The Apple-inspired remix of Palaver by Fela Anikulapo Kuti

When trouble sleep
Yanga go wake am
Wetin him dey find
Palaver, he dey find
Palaver, he go get-e o
Palaver, he go get
Palaver

When Tom sleep
Jerry go bite him tail
Wetin him dey find
Palaver, he dey find
Palaver, he go get-e o
Palaver, he go get
Palaver

Yahoo boy return from station
Him sit down for house
Him dey think what next
Apple come announce
Dem say, “Hack iPhone, get $1m”
Wetin dem dey find
Palaver, dem dey find
Palaver, dem go get-e o
Palaver, dem go get
Palaver

Yahoo boy carry laptop
Him don dey look for work
How him too go hammer
Apple come announce
Dem say, “Hack Macbook, get $1m”
Wetin dem dey find
Palaver, dem dey find
Palaver, dem go get-e o
Palaver, dem go get
Palaver

EFCC release yahoo boy
Dem say go home and be a good boy
Him come make big party
As he wan begin to dance
He hear Apple announce for news
Dem say, “Hack iPhone, get $1m”
Wetin dem dey find
Palaver, dem dey find
Palaver, dem go get-e o
Palaver, dem go get
Palaver

Ra ra-ra ra

(Visited 201 times, 1 visits today)

Leave a Reply